Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Philippians 3:6

Bikos I rili won du God wok, I kon dey kause serious wahala for di pipol wey dey di shosh. I du evritin jos as di law sey mak wi du, so dat wi go dey gud for God eye. So, I nor get eni fault.

Open Bible reader