Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Philippians 3:18

Bikos l don tel una bifor and I dey tok am again wit tears for my eye sey, di way meni pipol dey bihav, dey show sey dem bi enimis to Kraist kros.

Open Bible reader