Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Philippians 3:15

So doz of us wey don mature for Kraist, mak wi get dis kaind maind. Bot if una dey tink difren tins, I biliv sey God go show una di trut.

Open Bible reader