Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Philippians 2:25

Bot bifor dat taim, I don tink am sey, e gud mak I send Epafroditus kom mit una. En na my broda, co-woka and soja. Na una mesenja e bi and e dey help mi enitaim wey I nid enitin.

Open Bible reader