Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Philippians 1:20

Di hope wey I get bi sey, shame nor go eva fit kash mi; my heart go strong wel-wel and as I dey du naw, na so I go always dey du. Evritin for my bodi go praiz Kraist, weda I dey alaif or don die.

Open Bible reader