Nigerian Pidgin Bible
Numbers 35:15
Dem go be place of protection for any person wey dey live for Israel and kill someone by mistake. 16-18 Suppose say una hit someone with a piece of iron or a large stone or a dangerous wooden tool, if that person die, then una don turn murderer and make dem kill una too
Open Bible reader