Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Numbers 33:40

Na that time the Canaanite king of Arab, wey dey live for Southern Desert of Canaan, hear say Israel dey go that way. 41-47 The Israelites leave Mount Hor and begin dey go Moab. As dem dey go, dem camp for Zalmonah, Punon, Oboth, Iye-Abarim for territory of Moab, Dibon-Gad, Almon-Diblathaim, at a place near Mount Nebo for Abarim Mountains,

Open Bible reader