Nigerian Pidgin Bible
Numbers 33:2
Moses keep list of the places wey dem set up camp, just as God don command. Na the record of their journey be this: 3-4 Israel leave Egyptian city Rameses on fifteenth day of the first month. Na the day after the LORD don punish Egypt gods as he kill every first-born son of every Egyptian family. So, as Egyptians dey bury the bodies, dem watch the Israelites as dem dey leave their country with pride.
Open Bible reader