Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Numbers 19:13

Suppose say una touch dead body, but una no gree make unaself clean by washing with water wey dem mix with cow ashes. Una go dey guilty of making my Holy Tent unclean and una no go be one of my people again.

Open Bible reader