Nigerian Pidgin Bible
Numbers 19:12
But if una wash with water wey dem mix with the cow ashes for third day and again for seventh day, una go dey clean for worship. Una must wash unaself those day; if una no do am, una go remain unclean.
Open Bible reader