Nigerian Pidgin Bible
Nahum 3:17
Una official be like plenty locusts wey stay inside wall for cold day. But when sun come out, dem fly commot and nobody know where dem don go!
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Una official be like plenty locusts wey stay inside wall for cold day. But when sun come out, dem fly commot and nobody know where dem don go!
Open Bible reader