Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Nahum 3:16

Una get plenty traders wey dey go places go buy things, and dem plenty like stars wey dey sky! But now, dem don go, like locust wey come chop and commot after everything don finish.

Open Bible reader