Nigerian Pidgin Bible
Nahum 1:15
Look, a messanger dey come on top the mountains with good news! He dey him way to come announce victory! People of Judah, make una celebrate una festival and give God wetin una don promise him. The wicked no go attack una land again. All of them don destroy!
Open Bible reader