Nigerian Pidgin Bible
Nahum 1:14
This na wetin God don talk about Assyrians: Dem no go get descendant wey go dey answer their name. I go destroy the idols wey dey for temple of their gods. I dey prepare grave for people of Assyria - dem no suppose dey live!
Open Bible reader