Nigerian Pidgin Bible
Matthew 9:15
Jisos kon ansa, "Pipol wey kom marage dey mourn if di man wey dey mari dey wit dem? E nor dey hapun laik dat! Bot di day go kom wen dem go tak di man wey dey mari komot from wer dem dey, dat taim, dem go fast.
Open Bible reader