Nigerian Pidgin Bible
Matthew 8:26
Jisos ansa dem, "Una fate smol o-o. Wetin mak una dey fear? Den e get up, komand di briz and di wave sey mak dem stop and evriwer kon kwayet at wons.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Jisos ansa dem, "Una fate smol o-o. Wetin mak una dey fear? Den e get up, komand di briz and di wave sey mak dem stop and evriwer kon kwayet at wons.
Open Bible reader