Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 8:16

Wen evenin rish, dem bring meni pipol wey dimon dey insaid dem kom mit Jisos. E driv di wiked spirits komot kon heal all di pipol wey nor wel.

Open Bible reader