Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 6:2

“Enitiam una giv somtin to pipol, mak una nor show unasef as pritendas dey du for dia sinagog and road, so dat oda pipol go praiz dem. I tel una tru wod, dem don alredi get dia riwod.

Open Bible reader