Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 4:24

So di news abaut Jisos kon spread go evriwer for Syria. Dem kon bring pipol wey nor wel, wey nor fit waka, pipol wey devol dey wori and di pipol wey dim on dey insaid dem, kom mit am and e heal all of dem.

Open Bible reader