Nigerian Pidgin Bible
Matthew 3:16
As Jisos dey kom out from di wota afta Jon don baptaiz am, hevun opun and Jon kon si God Spirit wey bi laik dove, stay on-top Jisos head.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
As Jisos dey kom out from di wota afta Jon don baptaiz am, hevun opun and Jon kon si God Spirit wey bi laik dove, stay on-top Jisos head.
Open Bible reader