Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 27:24

Wen Pilate si sey di pipol nor gri and trobol won start, e kon tak wota, wosh en hand for di pipol front dey sey, "Dis man blood nor dey my head. Mak onli una go kil-am! “

Open Bible reader