Nigerian Pidgin Bible
Matthew 25:44
Den, dem go ansa, "Oga, wish taim wi si yu dey hungri or won drink and wi nor giv yu fud or somtin to drink, wish taim yu bi strenja or naked or sik or dey for prizin and wi nor giv yu wetin yu wont?
Open Bible reader