Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 23:37

“O! Jerusalem pipol, O! Jerusalem pipol! Una wey kil di profets and stone di pipol wey God send kom mit una! I don dey trai to gada una shildren as fawo dey gada en shildren unda am, bot una nor let mi du-am.

Open Bible reader