Nigerian Pidgin Bible
Matthew 23:15
E go bad for una wey dey tish di law and una Farisi pipol, una wey dey pritend! Una dey travol go evriwer jos to win won pesin kon mit God and afta una don win am, una go kon mak am bad wel-wel laik devol pikin, jos as una bi!
Open Bible reader