Nigerian Pidgin Bible
Matthew 22:4
Den e send oda savants sey, 'mak una go tel di pipol wey wi invite sey, "Si! Di parti go soon start. I don kil big melu and oda animas and evritin don redi, so mak una kom for di marage."'
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Den e send oda savants sey, 'mak una go tel di pipol wey wi invite sey, "Si! Di parti go soon start. I don kil big melu and oda animas and evritin don redi, so mak una kom for di marage."'
Open Bible reader