Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 22:16

So dem kon send dia disaipols, wit som pipol wey dey sopot Herod, go mit Jisos sey, "Tisha, wi no sey yu dey tok trut wel-wel and yu dey tish wetin God wont. Yu nor dey favor enibodi, bikos yu nor dey play wayo.

Open Bible reader