Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 21:33

“Mak una hear anoda parabol: Won man plant vine for en farm, fence am round, dig pit wer dem go for press di frut wey dem go tak mak wine and build wer securiti go stay. Den e rent di farm giv farmas kon travol go far place.

Open Bible reader