Nigerian Pidgin Bible
Matthew 21:27
So dem kon ansa Jisos, "Wi nor no. Jisos kon tel dem, "Misef nor go tel una wish pawa I tak dey du all dis tins.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
So dem kon ansa Jisos, "Wi nor no. Jisos kon tel dem, "Misef nor go tel una wish pawa I tak dey du all dis tins.
Open Bible reader