Nigerian Pidgin Bible
Matthew 21:19
E si won fig tri for di road kon waka go wer e dey, bot e nor si enitin plok, bikos na onli leaf di tri get. So e kon tel di tri, "Yu nor go eva bear frut again! At wons, di fig tri kon bigin die.
Open Bible reader