Nigerian Pidgin Bible
Matthew 20:30
Tu men wey blind sidan for di road kona. Wen dem hear sey Jisos dey pas, dem kon bigin shaut, "David Pikin, mak yu sori for us!
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Tu men wey blind sidan for di road kona. Wen dem hear sey Jisos dey pas, dem kon bigin shaut, "David Pikin, mak yu sori for us!
Open Bible reader