Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 2:22

Bot wen e hear sey Arkelaus dey rule for Judea, afta Herod en papa don die, Josef kon fear to go der. Afta God don warn am for dream, e kon go Galili.

Open Bible reader