Nigerian Pidgin Bible
Matthew 2:16
Wen Herod si sey di wise men disiv am, e ves wel-wel, so e send sojas mak dem go kil all di boys wey don rish tu years kom dan, bikos e don rish tu years wen di wise men kom mit am sey, dem si di star.
Open Bible reader