Nigerian Pidgin Bible
Matthew 2:11
Dem enta di haus, si di pikin wit en mama kon nil dan woship am. Den dem opun dia bag kon gi-am som gifts wey bi, gold, frankincence and myrrh.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Dem enta di haus, si di pikin wit en mama kon nil dan woship am. Den dem opun dia bag kon gi-am som gifts wey bi, gold, frankincence and myrrh.
Open Bible reader