Nigerian Pidgin Bible
Matthew 19:28
Jisos ansa am, "I tel yu tru wod, for dat taim wen evritin go dey new, Man Pikin go sidan for en throne wey get glori and una wey dey folo mi, go sidan for twef thrones, dey joj di twef tribes wey dey Izrel.
Open Bible reader