Nigerian Pidgin Bible
Matthew 18:12
Wetin yu tink? If pesin get ondred ship and won waka loss, e nor go liv di ninety-nine for di bush go faind di won wey loss?
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Wetin yu tink? If pesin get ondred ship and won waka loss, e nor go liv di ninety-nine for di bush go faind di won wey loss?
Open Bible reader