Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 17:27

“Bot, mak dem nor for kause trobol, go trow hook for riva. Tak di first fish wey yu go kash, wen yu opun en mout, yu go si moni for insaid. Tak di moni pay di tax for mi and una."

Open Bible reader