Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 17:20

Jisos ansa dem, "Na bikos una fate tu smol and I tel una tru wod, 'If una get fate wey smol laik mustard sid, una go tel dis mountin, "Mak yu move from here go yonda “and e go move and nortin go hard una to du.

Open Bible reader