Nigerian Pidgin Bible
Matthew 16:3
and for mornin, una go sey, 'Rain go fal bikos di skai red and dak.' Una sabi yuz di skai no haw weda go bi, bot una nor fit no di signs abaut di taim wey God tok for en wod.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
and for mornin, una go sey, 'Rain go fal bikos di skai red and dak.' Una sabi yuz di skai no haw weda go bi, bot una nor fit no di signs abaut di taim wey God tok for en wod.
Open Bible reader