Nigerian Pidgin Bible
Matthew 16:21
From dat taim go, Jisos kon dey tel en disaipols sey, en must enta Jerusalem wer di eldas, prist oga dem and di law tishas go sofa and kil-am, bot for di ted day, e go wak-up.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
From dat taim go, Jisos kon dey tel en disaipols sey, en must enta Jerusalem wer di eldas, prist oga dem and di law tishas go sofa and kil-am, bot for di ted day, e go wak-up.
Open Bible reader