Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 16:12

Den di disaipols kon no sey nor bi bikos of bread mak am dey warn dem, bot na bikos of di tins wey di Farisi and Sadusi pipol dey tish.

Open Bible reader