Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 14:13

Wen Jisos hear wetin hapun, e komot der enta boat go wer pipol nor dey. Bot wen pipol from difren-difren tawn hear wer e go, dem kon folo am.

Open Bible reader