Nigerian Pidgin Bible
Matthew 13:30
Mak di gud sids and di grass grow togeda ontil havest. Dat taim, I go tel di pipol wey dey havest sey, 'Mak una first root all di grass, tie and burn dem, den gada di gud sids put insaid my store.'
Open Bible reader