Nigerian Pidgin Bible
Matthew 13:22
Di sid wey fal for shuku-shuku, na pesin wey hear God wod, bot wahala, long-trot and to kwik get moni for dis wold kon shuk di wod die for en heart and e nor kon bear frut. 23' Bot di sid wey fal for beta groun, na pesin wey hear and undastand di wod. E kom bear frut wey rish ondred, sisti and tati."'
Open Bible reader