Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 12:42

“For jojment day, Sheba queen go kondem di pipol for dis taim, bikos e travol from far place kom hear Solomon wisdom. And naw, sombodi wey big pas Solomon dey here wit una! “

Open Bible reader