Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 12:25

Wen Jisos no wetin dem dey tink for dia maind, e kon sey, "Evri kindom wey dey fite wit ensef go skata and no tawn or famili wey dey fite demsef, go fit stand.

Open Bible reader