Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 12:15

Wen Jisos hear sey dem dey plan to kil-am, e kon komot from der. Meni pipol folo am and e kon heal all of dem wey nor wel.

Open Bible reader