Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 11:8

Hu una go outsaid go si? Abi na man wey wear fine dress? Pipol wey dey wear fine dress laik dat, nor bi king palise dem dey stay?

Open Bible reader