Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 11:23

Una wey bi Kapanum pipol, una feel sey una fit kari unasef go hevun? No! God go trow una for hell fire, bikos if to sey dem du di mirakols wey dem du for una, for insaid Sodom, di tawn for stil dey til today.

Open Bible reader