Nigerian Pidgin Bible
Matthew 11:21
E nor go beta for Korazin and Betsaida pipol! If to sey di mirakols wey dem du among una hapun for Tyre and Sidon, dem for don turn from dia sin kom mit God, kon kari ashes put for head and wear tear-tear klot,
Open Bible reader