Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Matthew 10:25

“E gud mak disaipol bi laik en tisha and mak savant bi laik en oga. If dem dey kol oga for en haus 'Belzibub (wey min dimon oga),' wot of di pipol wey dey di haus? Dem nor go kol dem bad name tu? “

Open Bible reader